LYRICS
Intro:
Yee ah ye ah
Yo Eskeez, kill the riddim and burst it
They call me T.I Blaze yeah yeah
Verse 1: T.I Blaze
Everyday man I’ve been knocking
Everytime man I’ve been working
Steady grinding wan tire me
But I no fit quit hustle for mummy
Hmmm yeahh ah
Chorus: T.I Blaze
Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud the feeling is different
Aimoye shenking but no loose guarding
Loru loru lafin boshe
Why life con hard ?
And man no wan to do bad
Cos I no wan suffer later
Na everytime I dey sad
Verse 2: T.I Blaze
Ba shey n shey dating, la n shey military
Excessive bombing kato ri maga ta gboriduro
So me I went faraway
Mummy mi n b? nile ooo
They said I have gone astray
Nigba tanri jombo timo wey
When no one to ginger me
I ginger myself
I woke myself then I said to myself
Boy Blaze remember what mama said
Sooner or later them go hear my cassette
Through their radio
All these fine girls dem a ready oo
Dem go dey call me baby ooo
Eegun leri eshi mari mariwo
So ema pariwo
Chorus: T.I Blaze
Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud the feeling Is different
Aimoye shenking but no loose guarding
Loru loru lafin boshe
Why life con hard ?
And man no wan to do bad
Cos I no wan suffer later
Na everytime I dey sad
Verse 3: Olamide
Yeah
Rabbana ‘Aatina Fildunia Hasanatan Wafil
‘Aakhirati Hasanatan Wa Qina ‘Athaabal Naar
Mi o shey ni gbana
Auzubillah minashaitan nirajeem
?ruku ti gb?ru sara bi ? ni to lo gym
?ri pain, ?ri agony
Hustler born thug ti o ni harmony
Revolutionary
Kewu Ke Qurani
Usman Danfodio
Jagun Jagun Fulani (ehn)
Appease to the gods, so they make a way for me
If I be Yahoo boy or if I be legit
We never thought we gonna see the early twen-ties
But we thank God that we made it out the tren-ches
Many dey kolo
Many don kolo
Many don kolo
Many don Poof oh no
Chorus: T.I Blaze
Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud the feeling is different
Aimoye shenking but no loose guarding
Loru loru lafin boshe
Why life con hard?
And man no wan to do bad
Cos I no wan suffer later
Na everytime I dey sad
Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud the feeling is different
Aimoye shenking but no loose guarding
Loru loru lafin boshe
Why life con hard?
And man no wan to do bad
Cos I no wan suffer later
Na everytime I dey sad
Outro: Olamide
Rabbana ‘Aatina Fildunia Hasanatan Wafil
‘Aakhirati Hasanatan Wa Qina ‘Athaabal Naar
Mi o shey ni gbana
Leave a Reply